Naija_logo
🎧 Listen Live 🔴

Live on air

Naija Go Play Dea Host Cote d’Ivoire For The AFCON Final

February 8, 2024

The Super Eagles of Nigeria go play against Cote d’Ivoire on Sunday for the final of the Africa Cup of Nations (AFCON).

Nigeria substitute Kelechi Iheanacho score, wey make Nigeria win 4-2 for penalty shootout against South Africa after the semi-final match end 1-1 for normal time and extra time for Bouake.

On the other hand, Sebastien Haller wey be Ivory Coast player score, wey make dem win 1-0 against the Democratic Republic of Congo for Abidjan, and so Ivory Coast go play for the AFCON final.

Dis go be the eighth time wey Nigeria go dey for the final, and dem don win am for 1980, 1994, and 2013. Ivory Coast, wey don win am for 1992 and 2015, go dey for the final for the fourth time.

More Posts