Naija_logo
🎧 Listen Live 🔴

Live on air

FIFA U-17 WC: Colombia Beat Flamingoes for Semi-Final

October 28, 2022

Nigeria’s U-17 women’s national team, Flamingoes lose to Colombia for the semi-final of the FIFA U-17 Women’s World Cup wey dey shele for India.

The game finish 0-0 after full time before Colombia come win with 6-5 on penarity to carry waka enter final on Sunday.

The third-place match on Sunday go be between Nigeria and the Germany wey lose 1-0 to defending champions Spain.

Na the second time Nigeria go play Germany for the competition. For dia first match for group stage the Germans came from one goal down to beat the Flamingos 2-1.

More Posts