Naija_logo
🎧 Listen Live 🔴

Live on air

DJ Sumbody Don Die From Gunshot Wounds

November 22, 2022

Dj Sumbody, one South-African music producer wey plenty pipo sabi and the person wey create the “Amapiano” wey everybody sabi, don die. According to different reports, Shooters wey dem no too see surround hin group car for Woodmead Road and con shoot bullet for hin body. The disc jockey and one of hin bodyguard die from the shots immediately. The olopa for Gauteng con yarn us say Yes o! the attack happen and dem don dey find the gun men. Dem never still no the main reason why the gunmen taget DJ Sumbody and hin group for dis kin horrible attack.

More Posts