Central Bank of Nigeria don announce new date for February 2025 Monetary Policy Committee meeting

Central Bank of Nigeria don announce new date for February 2025 Monetary Policy Committee meeting

February 11, 2025

Central Bank of Nigeria (CBN) don announce new date for di 299th meeting of im Monetary Policy Committee (MPC). Dem shift di meeting from February 17 and 18, 2025, to February 19 and 20, 2025.

For one statement wey dem release yesterday, CBN talk say di decision come after National Bureau of Statistics (NBS) delay release of di rebased Consumer Price Index (CPI).

CBN also talk say now wey dem don fix di new date, economic analysts and people wey dey the financial market go focus on how di CBN go handle di next move for di Monetary Policy Rate (MPR).

READ MORE RECENT NEWS HERE https://naija102.com/vp-shettima-don-reafirm-say-president-tinubu-go-close-financial-gaps/

More Posts