
Former Champions Algeria Don Crash Comot AFCON 2023
Former champions Algeria don crash out of the Africa Cup of Nations after dem lose 1-0 to Mauritania, wey dey 75 places lower for the

Former champions Algeria don crash out of the Africa Cup of Nations after dem lose 1-0 to Mauritania, wey dey 75 places lower for the

Nigerian global superstar, Burna Boy, don land on top the list of performers for the 66th annual Grammy Awards, alongside Travis Scott and Luke Combs.

Super Eagles don beat Guinea-Bissau 1-0 for the last match of Group A for the Africa Cup of Nations (AFCON) and e don qualify dem

FIFA President, Gianni Infantino, don talk say make dem put automatic forfeit of games for teams wey get fans wey dey commit racist abuse. This

The Super Eagles of Nigeria don improve their chances for this year’s African Cup of Nations with one 1-0 win against the host nation Ivory

Super Eagles coach, Jose Peseiro talk say Alhassan Yusuf no go fit play against Cote d’Ivoire because of injury wey e get for the 1-1
Real Sociedad don put Umar Sadiq for their game day squad, even after he bin waka commot from Nigerian camp before Africa Cup of Nations

Lionel Messi don win men’s player of the year for the Fifa Best Awards, while Pep Guardiola na di men’s coach wey win di prize

Former England manager Sven-Goran Eriksson don reveal say doctors give am “best case a year” to live afta dem diagnose am with cancer. Dis 75-year-old

Three-time champions Nigeria don land for Abidjan ahead of the 34th Africa Cup of Nations finals. The Super Eagles players and officials land around 12:23