
INEC Dey Plan For Run-off For Presidential Election
The Independent National Electoral Commission (INEC) talk say dem don dey ready to make plans and ready for one run-off presidential election dem wan do,

The Independent National Electoral Commission (INEC) talk say dem don dey ready to make plans and ready for one run-off presidential election dem wan do,

The Defence Headquatres on Monday, drop information of 19 terrorists wey dem dey find and anybody wey fit give informat wey go help dem handcuff

The Federal High Court for Uyo, the Akwa Ibom State capital, don cancel the All Progressive Congress governorship primary wey dem do for May 26th,2022,

President Buhari don table the budget of the Federal Capital Territory and the Niger Delta Development Commission wey dem dey suggest give the House of

Ghana President Nana Akufo-Addo don fire hin junior finance minister, Mr Charles Adu Boahen, on to say dem point finger give am for one documentary

Madrina, the second personality of before Nigerian singer Cynthia Morgan, don write numbers of guesses wey fit fear person about different pipo, like actress and

 President Muhammadu Buhari and the candidate wey hold the presidential flag of Labour Party, Peter Obi against next year election, go be guest to the

The Independent National Electoral Commission (INEC) don call for one quick crisis meeting after agbero attack two of deir offices for Ogun and Osun State

The Federal Government talk say dem no get any plans to ban any social media network but dem no go also fold hand dey watch

Sepp Blatter don agree say na big mistake as hin decide give the World Cup to Qatar when hin still be FIFA President. The worry