
 NDLEA Don Drop Order Make The Selling And Illegal Use Of Laughing Gas Stop Round We Country.Â
NDLEA don talk say make all di commands and formations of di Agency begin immediate clampdown on top di illegal sale and use of NITROUS

NDLEA don talk say make all di commands and formations of di Agency begin immediate clampdown on top di illegal sale and use of NITROUS

One search plane dey comb the waters for south of the Spanish islands, and dem don tell other ships for the area make dem dey

The action wey dem take affect almost one-third of Tunisia’s primary school teachers, and e happen after widespread protests wey education staff for the country

According to one statement wey Adebayo Orunsolu, the Director of Lagos State Examinations Board, release on Monday, dem don shift the Year 2023 Placement Test

On July 7, operatives of Messrs. Tantita Security Services don arrest the vessel and the crew members for one offshore location as dem dey go

Nigeria Police Force (NPF) don yan people make dem no take mind the recent police recruitment advert wey dey circulate for social media platforms. The

Buhari, for one press statement wey him former Senior Special Assistant on Media and Publicity, Garba Shehu, issue, talk say e bin dey happy when

Ministry of Health don tell Nigerians say make dem shine eye well-well so dem no go catch diphtheria. Dem talk say everybody dey at risk

Education Minister Robbert Dijkgraaf don talk say dem go introduce di initiative in collaboration with schools, and e go start to dey take effect from

Ova 10 million pipo don sign up for Threads, Meta’s rival to Twitter, within di first few hours of di launch. Mark Zuckerberg, di CEO