
JAMB don release di authentic UTME result slip of Mmesoma, but dem don place di candidate on 3-year ban.
JAMB don announce say dem go withdraw Miss Ejikeme Mmesoma actual result and ban am from writing dia examination for the next three years. For

JAMB don announce say dem go withdraw Miss Ejikeme Mmesoma actual result and ban am from writing dia examination for the next three years. For

INEC don “close im defence” for di petition wey di Labour Party file. Dem call one witness for di Presidential Election Petitions Court. di hearing

Military Pensions Board (MPB), Rear Adm. Saburi Lawal, don yan say dem go pay di third tranche of the Security Debarment Allowance (SDA) to military

Federal Government don set to reduce the importation of drugs for inside di country from 60% go down to 40% so dem go fit promote

Wahala don burst for camp of rulling party All Progressive Congress (APC) as dem dey confused for hours after principal officer emerge for di 10th

President Bola Tinubu don yan with confidence say im administration dey d road to success, even wit all di wahala wey Nigeria dey face, im

Tems don become the first Nigerian musician wey dem go submit for Oscar award, for her role wey she chook hand inside to create Rihanna

Nigerian defender, William Troost-Ekong don sign for Series A club, Salernitana. Salernitana carry mic yarn us say Troost-Ekong don arrive for one statement on top

The US state of California dey enter confusion mode from dea third group shooting under eight days after one man shoot seven former fellow workers
Lagos State Governor, Babajide Sanwo-Olu, don clap hand give the past and present leaders for the state wey chook hand inside the development of the