
ECOWAS Army Heads Go Meet As Result Of Niger Chooking Of Mouth Plans.
The West African economic and political bloc, wey dem dey call Ecowas, don talk sey the army chiefs for the region go meet for Ghana

The West African economic and political bloc, wey dem dey call Ecowas, don talk sey the army chiefs for the region go meet for Ghana

The National Union of Air Transport Employees (NUATE) don direct the Aviation Security and Logistics sub-sector to begin immediate strike from today, wey be Wednesday,

The Presidency don talk say dem no go increase di price of Premium Motor Spirit (PMS) wey dey di petrol stations for di whole country,

Niger’s president, Mohamed Bazoum, dey in “high spirits” even though e dey inside “challenging” conditions as di junta wey remove am from power dey hold

The military high command don deny say dem receive any request to overthrow di democratic system of government for di country. Before before, di Defence

Kebbi State Governor, Comrade Nasir Idris, don send him condolences give him counterpart for Kaduna State, Governor Uba Sani, and also give Emir of Zazzau,

One man wey post violent threats against President Joe Biden and oda officials for internet don kpai as FBI raid im house for Utah on

Di National Population Commission (NPC) don yan say dem don arrange everything wey dem need to carry out di 2023 population and housing census. Clifford

The 14th Emir of Kano, Sanusi Mohammed, don meet di military leaders wey stage coup two weeks wey don pass for Niger. Di former Central

US Secretary of State Antony Blinken don talk say Russia’s Wagner mercenary group dey take advantage of the instability wey dey Niger. The country dey