
TUC Don Give Federal Government Another Week To Take Answer To Wetin Dem Want.Â
TUC don give Federal Government one more week to address dia demands or face industrial action, just like NLC threaten too. President Festus Osifo yan

TUC don give Federal Government one more week to address dia demands or face industrial action, just like NLC threaten too. President Festus Osifo yan

Presido Candidate of PDP, Atiku, don appeal di tribunal judgment wey talk say Tinubu win di election. Atiku talk say tribunal make serious mistake when

After di announcement of di nominations and performances for di highly-anticipated inaugural edition of di Trace Awards, di Afro-Urban entertainment house don set to hold

Two-time Grand Slam Tennis champion Simona Halep don receive ban wey last for four years because say she breach the Tennis Anti-Doping Programme. An independent

Zimbabwe President Emmerson Mnangagwa dey face criticism as people dey talk say e appoint hin son, David Kudakwashe Mnangagwa, as deputy finance minister for di

The Chief of Army Staff, Lieutenant General Taoreed Lagbaja, talk say the sit-at-home order wey Indigenous People of Biafra enforce for South-East don end. Dem

President Bola Tinubu don talk say make dem do ogbonge investigation on top the way way boat wahala dey happen for this our country. Tinubu

President, Nigeria Football Federation (NFF), Ibrahim Gusau don put hand for chest give Naija pipo say the Super Eagles go take the match against Sao

Uganda National Drug Authority don gree say dem bin know one HIV medicine wey pipo dey use fatten up animals for 2014 but dem no

The Lagos State House of Assembly don confam the picking of fifteen commissioners out of the eighteen commissioners wey the Lagos state governor, Mr. Babajide