
E be like historic moment for Cameroon as dem don get new malaria vaccine.
Cameroon don collect over 330,000 doses of the new malaria vaccine wey World Health Organization (WHO) approve – the first one. Health Minister Mana-ouda Malachie

Cameroon don collect over 330,000 doses of the new malaria vaccine wey World Health Organization (WHO) approve – the first one. Health Minister Mana-ouda Malachie

Gov. Seyi Makinde talk say make Okada and keke operators for the state register with the State Residents’ Registration Scheme before December 31, because from

Senate don yan say dem dey worry well-well about the plenty kidnapping wey dey happen for the nation’s capital. Dem don call FCT Minister, Nyesom

Federal Government don yan Supreme Court make dem give “an extension of time” for old naira notes make dem still dey valid as legal tender.

Israel government and Hamas don agree on a four-day pause for the fighting to release 50 hostages for Gaza. Israeli Prime Minister Benjamin Netanyahu talk

Minister of FCT, Mr Nysom Wike, talk say FCT Administration don arrange to introduce new buses and taxis for public transportation for Abuja. E yarn

Senate don yarn say Senator Abba Morro, from opposition Peoples Democratic Party (PDP), don become the new minority leader to replace Sen. Simon Nwadkwon wey

Nigeria Government and German counterpart don sign two Memoranda of Understanding (MoU) wey concern gas supply from Nigeria to Germany and anoda one wey involve

South Africa don call on International Crime Court (ICC) make dem issue arrest warrant for Prime Minister Benjamin Netanyahu before mid-December. South Africa, along with

Vice President Kashim Shettima don approve di formation of one committee wey go involve different sectors to push di goals of di Human Capital Development