
Ariwoola dey preside over di last Legal Year Ceremony as di Chief Justice of Nigeria (CJN).
CJN Justice Olukayode Ariwoola don advise Judges make dem maintain di integrity wey Judiciary dey known for, and ensure say dem dey fair and firm

CJN Justice Olukayode Ariwoola don advise Judges make dem maintain di integrity wey Judiciary dey known for, and ensure say dem dey fair and firm

Federal Executive Council don approve di 2024 appropriation bill of N27.5tn, and President Bola Tinubu go present am. Dis one na increase from di earlier

Minista of Aviation and Aerospace Development, Festus Keyamo, don summon heads of regulatory agencies for di ministry to address recent safety concerns for di aviation

President Bola don appoint Pius Akinyelure as Non-Executive Board Chairman for Nigerian National Petroleum Company Limited (NNPCL) and him still retain Mele Kyari as Group

Sierra Leone President Julius Maada Bio don declare nationwide curfew afta gunmen attack di military main barracks for di capital, Freetown. Dis don raise fear

Inspector General of Police, Kayode Egbetokun, talk say im administration don plan to double the number of police officers for di country. Egbetokun talk say

The Governorship Election Petition Tribunal for Kogi don order INEC make dem give Social Democratic Party (SDP) certified copies of electoral materials for di November
Governor Yemi Cardoso talk say Central Bank of Nigeria go soon bring new foreign exchange laws to control inflation and encourage investment. Instead of direct

A four-day truce agreed by Israel and Hamas is due to begin at 7 am today Friday. The beginning of the four-day truce on Friday

The Court of Appeal for Abuja don confirm Nasarawa State Governor, Abdullahi Sule, talk say the decision wey Nasarawa State Election Petitions Tribunal make to