
Dikko say make dem release di report on Team Nigeria’s participation
National Sports Commission don approve make dem release di report wey investigate di bad publicity around Nigeria’s participation for di Paris 2024 Olympics and Paralympics.
National Sports Commission don approve make dem release di report wey investigate di bad publicity around Nigeria’s participation for di Paris 2024 Olympics and Paralympics.
Rwanda go stop to register petrol-driven motorbike taxis from di New Year. Dem wan switch to electric motorbikes to promote clean energy and reduce gas
Federal Government don shutdown Integrated Personnel and Payroll Information System (IPPIS) for Federal Tertiary Institutions. Director of Press for the Accountant General office, Bawa Mokwa,
Di Minister of Information, Mohammed Idris, don talk say President Bola Tinubu don order make dem free di minors wey dem arrest during di #EndBadGovernance
Federal Government don talk say dem go continue to prioritize the wellbeing of Nigerians anywhere dem dey, and go make sure say dem safe at
Governor of Washington state don activate some members of the National Guard to dey on stand-by for any election wahala. Dem set fire to ballot
Joint Action Committee of non-teaching staff unions for tertiary institutions don suspend their strike for one month, starting from November 5. JAC get members from
President Bola Tinubu don direct say make dem no touch MTN underwater cable for Lagos/Calabar Coastal highway project, so e no go cause internet wahala
The match between La Liga champions, Real Madrid, and Valencia wey suppose happen on Saturday don get postpone because of the flash floods wey don
Kenya high court don lift the order wey dey block the swearing-in of the newly appointed Deputy President, Kithure Kindiki. Dis order come after him