
VP don urge pikins dem make dem dey responsible as court clear case
Vice President Kashim Shettima don beg the 119 pikin wey dem release make dem try be responsible citizens as dem go back to join their
Vice President Kashim Shettima don beg the 119 pikin wey dem release make dem try be responsible citizens as dem go back to join their
Sahara Group Foundation don officially launch Making A Difference Around Africa (MADAA), an initiative wey go help empower African entrepreneurs and bring their business ideas
National Sports Commission don approve make dem release di report wey investigate di bad publicity around Nigeria’s participation for di Paris 2024 Olympics and Paralympics.
Rwanda go stop to register petrol-driven motorbike taxis from di New Year. Dem wan switch to electric motorbikes to promote clean energy and reduce gas
Federal Government don shutdown Integrated Personnel and Payroll Information System (IPPIS) for Federal Tertiary Institutions. Director of Press for the Accountant General office, Bawa Mokwa,
Di Minister of Information, Mohammed Idris, don talk say President Bola Tinubu don order make dem free di minors wey dem arrest during di #EndBadGovernance
Federal Government don talk say dem go continue to prioritize the wellbeing of Nigerians anywhere dem dey, and go make sure say dem safe at
Governor of Washington state don activate some members of the National Guard to dey on stand-by for any election wahala. Dem set fire to ballot
Joint Action Committee of non-teaching staff unions for tertiary institutions don suspend their strike for one month, starting from November 5. JAC get members from
President Bola Tinubu don direct say make dem no touch MTN underwater cable for Lagos/Calabar Coastal highway project, so e no go cause internet wahala