Skip to content
Naija_logo
🎧 Listen Live 🔴
  • News
  • Naija TV
  • Shows
  • Presenters
  • Events
  • Contact
  • Competitions
Naija_logo
  • News
  • Naija TV
  • Shows
  • Presenters
  • Events
  • Contact
  • Competitions
  • News
  • Naija TV
  • Shows
  • Presenters
  • Events
  • Contact
  • Competitions

Live on air

🎧 Listen Live 🔴

 Twitter Don Change To X, As Dem Kill Off Blue Bird Logo.

news

July 25, 2023

Twitter don change their brand and logo from the famous BLUE BIRD to “X.”

The new white X wey dey black background don replace the blue bird for the desktop version of the social network, but e neva show for the mobile app. According to Twitter’s owner, Elon Musk, dem go replace “Tweets” with “x’s,” and posts go be called “x’s” too. The billionaire don change his profile picture to the new logo and add “X.com” to his Twitter bio.

More Posts

Naija FM Rap shakabula, 2024

Naija FM Rap shakabula, 2024 

Nigeria’s Flamingos go face Algeria for the Women World Cup final qualifying round.

Nigeria don move up by one spot for di latest FIFA world ranking

Zambian people don vex over tori say some pikin don dey suffer rape

INEC go introduce Computer-Generated Slips for voter accreditation

INEC don talk say di petition to comot Senator Natasha Akpoti Uduaghan no reach ground

CBN talk say di circular wey dey introduce new ₦5,000, ₦10,000 notes na fake.

CBN talk say di circular wey dey introduce new ₦5,000, ₦10,000 notes na fake

Naija_logo

Naija Fm102.7 na the original Naija radio station, with correct collabo of talk and music.
The talk talk part, include local and topical news.

Home

  • Shows
  • Presenters
  • About us

Media

  • News
  • Events
  • Videos
🎧 Listen Live 🔴

Contact

  • 26, Keffi Street, Off
    Awolowo Road, Ikoyi, Lagos
  • +234 810 013 0349
    09090001905
Facebook-f Twitter Instagram Youtube
Naija_logo
Facebook-f Twitter Instagram Youtube

Home

News

Contact

About Us

🎧 Listen Live 🔴

2025 © Megalectrics

Crafted by Maxme Group