
US President Donald Trump don introduce heavy tariffs wey go affect global trade
US President Donald Trump don announce new set of heavy tariffs, say e go help di country progress. Before Trump speech, one senior White House
US President Donald Trump don announce new set of heavy tariffs, say e go help di country progress. Before Trump speech, one senior White House
United States don talk say e don reach separate agreements with Ukraine and Russia to make sure say ships fit move safely for Black Sea
President Donald Trump today increase di tariff on all steel and aluminum products wey dey enter U.S. from Canada, making am 50%. Dis one na
United States don tell all e non-emergency staff for South Sudan make dem comot because tension dey rise for di country. For di directive wey
Donald Trump talk say e plan to put new 10% tariff on goods wey come from China. Imports from China don already dey face taxes
Trump administration don send email give U.S. federal government workers, tell dem make dem report dia work accomplishments for di past week before Monday night
Firefighters don dey race to contain two big wildfires wey dey burn for Los Angeles for the sixth day straight, using small break in hazardous
US President Joe Biden awarded the nation’s highest civilian honor, the Presidential Medal of Freedom, to 19 people from politics, culture, and the arts. Among
US President, Joe Biden, don announce $2.5 billion security assistance package for Ukraine, as Washington dey rush to provide help to Kyiv before President-elect Donald
US President, Joe Biden, don give official pardon to im son, Hunter Biden, wey bin dey face sentencing for two criminal cases. For statement wey