Real Madrid and Atalanta go clash today for UEFA Super Cup
Real Madrid and Atalanta go face each other today for di first European club trophy of di season in di UEFA Super Cup. Los Blancos

Real Madrid and Atalanta go face each other today for di first European club trophy of di season in di UEFA Super Cup. Los Blancos

UEFA wan confam say nations go fit get 26-man squads for di European Championship wey go happun for Germany dis summer. Di European governing body

United Kingdom and Ireland go host the 2028 European football championship, and Italy and Turkey don win the bid to co-host the tournament for 2032.

Manchester City bin start their Champions League title defense and dem come from behind to win 3-1 against Red Star Belgrade. PSG sef start with