
Senate Don Approve Tinubu $21 Billion Loan Plan
On Tuesday, Nigerian Senate don approve President Bola Tinubu’s borrowing plan wey reach over $21 billion for di 2025–2026 budget waka. Di money package heavy

On Tuesday, Nigerian Senate don approve President Bola Tinubu’s borrowing plan wey reach over $21 billion for di 2025–2026 budget waka. Di money package heavy

President Bola Ahmed Tinubu don reject di National Assembly Library Trust Fund (Amendment) Bill, 2025, because im say di bill no follow some federal laws

President Bola Tinubu on Tuesday don give order make dem begin work on all di infrastructural projects wey government don approve across di whole country

President Bola Tinubu don direct say make dem no touch MTN underwater cable for Lagos/Calabar Coastal highway project, so e no go cause internet wahala

President Tinubu don mandate Kashim Shettima say make him lead Nigeria delegation for 2024 Commonwealth Heads of Government Meeting. E go join King Charles and

Di Federal Government don re-establish one 7-member committee wet go renegotiate di 2009 agreements wey involve university unions. Di Minister of Education, Prof. Tahir Mamman,

President Bola Tinubu dey plan to travel go China for first week of September. E wan use di visit strengthen Nigeria economy and push Nigeria

President Bola Tinubu don give order to reduce the size of Nigeria’s official delegation for the upcoming United Nations General Assembly (UNGA) meetings wey go

Leaders of Thought and Elderstatesmen under “The Patriots” don meet President Bola Tinubu today for Aso Rock Presidential Villa. Dem don ask make he quickly

President Bola Tinubu don direct Minister of Finance, Wale Edun, make e present di cost implications for new minimum wage within two days.Tinubu give dis