
President Tinubu don give national honour of MON to Super Eagles players
President Bola Tinubu don give every member of the Super Eagles wey participate for the just-concluded African Cup of Nations (AFCON) the national honour of

President Bola Tinubu don give every member of the Super Eagles wey participate for the just-concluded African Cup of Nations (AFCON) the national honour of

After the conclusion of the African Cup of Nations (AFCON) for Côte d’Ivoire, Vice President Kashim Shettima don hail the Super Eagles, talk say dem

Super Eagles striker, Victor Osimhen don get green light from di team medical doctor for di match wey e go play against South Africa later

Victor Osimhen and Stanley Nwabali don join their Super Eagles teammates for training as dem dey prepare well-well for their match against Angola. Osimhen bin

Meanwhile, Vincent Aboubakar, wey be captain for Cameroon, don recover from injury and e fit be part of the players wey dem go fit select

Super Eagles don beat Guinea-Bissau 1-0 for the last match of Group A for the Africa Cup of Nations (AFCON) and e don qualify dem

The Super Eagles of Nigeria don improve their chances for this year’s African Cup of Nations with one 1-0 win against the host nation Ivory
Real Sociedad don put Umar Sadiq for their game day squad, even after he bin waka commot from Nigerian camp before Africa Cup of Nations

Nigeria go play two friendly matches against Burkina Faso and Cape Verde for January, ahead of the 2023 Africa Cup of Nations wey go happen

Nigeria 2026 FIFA World Cup qualifying day two match against the Warriors of Zimbabwe go shele for the Amarhoro Stadium, Kigali, on Monday the 20th