
TUC Don Give Federal Government Another Week To Take Answer To Wetin Dem Want.Â
TUC don give Federal Government one more week to address dia demands or face industrial action, just like NLC threaten too. President Festus Osifo yan

TUC don give Federal Government one more week to address dia demands or face industrial action, just like NLC threaten too. President Festus Osifo yan

The National Union of Air Transport Employees (NUATE) don direct the Aviation Security and Logistics sub-sector to begin immediate strike from today, wey be Wednesday,

As e dey happen for ground, di Nigeria Labour Congress (NLC) don give Federal Government one last warning to commot di lawsuit wey dem carry

Nigerian Association of Resident Doctors don talk say the ongoing strike wey dem start last Wednesday fit continue anyhow, until the government show reasonable progress

The Speaker of the House of Representatives, Hon. Tajudeen Abbas, don call on the resident doctors for the country to suspend their planned strike actions

SAG don announce say dem go start strike, and dis go be di biggest shutdown for Hollywood for many years. Around 160,000 actors go stop