
CAF go hold 2024 Women’s AFCON Draw today
Super Falcons will know their opponents for the group phase of next year’s Women Africa Cup of Nations when the draw is conducted at the

Super Falcons will know their opponents for the group phase of next year’s Women Africa Cup of Nations when the draw is conducted at the

Nigeria don secure their ticket for di 2025 Africa Cup of Nations (AFCON) for Morocco after dem draw 1-1 with Benin Republic for Abidjan last

21 Super Eagles players don reach camp for Abidjan ahead of di 2025 AFCON qualifiers against Benin Republic and Rwanda. Only goalkeeper Stanley Nwabali and

Super Eagles interim coach, Augustine Eguavoen, don invite 23 players for AFCON qualifiers against Benin Republic and Rwanda. This include Victor Osimhen, wey miss the

Federal Government don talk say dem go continue to prioritize the wellbeing of Nigerians anywhere dem dey, and go make sure say dem safe at

Super Eagles don move up three places to 36th for di latest FIFA rankings. Nigeria wey beat Libya by one goal for 2025 AFCON qualifier

Captain Rasheedat Ajibade, Chiamaka Nnadozie and Gift Monday are now in theSuper Falcons camp in Lagos ahead of the two international friendlies againstAlgeria this month.The

2024 Nigeria Basketball Federation Men’s Premier Basketball League go start from October 25 go reach November 3. E go get 16 top clubs wey go

Nigeria’s Quadri Aruna don withdraw from di men’s singles event for di ongoing 2024 International Table Tennis Federation Africa Championships for Addis Ababa because of

Africa’s highest-ranked football clubs go compete for the new “Super” competition, wey dem call Inaugural African Football League (AFL). The aim for this league na