
Senate don pass N2.17 trillion 2023 supplementary budget.
Nigerian Senate don pass di N2.17 trillion 2023 Supplementary Appropriation Bill, wey Presido Bola Tinubu send recently. Dis one happun after dem agree on di

Nigerian Senate don pass di N2.17 trillion 2023 Supplementary Appropriation Bill, wey Presido Bola Tinubu send recently. Dis one happun after dem agree on di

The Senate don approve Zak Adedeji as Chairman of the Federal Inland Revenue Service (FIRS). Adedeji don appear before the upper chamber for screening, and

Senate talk say dem wan change di Electoral Act 2022 to make Nigerian election process better, e go make am more inclusive and credible. According

The Court of Appeal for Abuja don cancel Senator Elisha Abbo election wey e win for Adamawa North district. For the judgment wey dem deliver

Senate don change their standing orders to stop senators wey dey their first term from contesting for Senate President and Deputy Senate President positions. Dem

Yesterday, di Senate don send di list of 45 wey dem don confirm as ministerial nominees to di Presidency. Senator Abdullahi Gumel, wey be di

The Senate don do screening for nine more Ministerial nominees, including former governors Nasir El-Rufai (Kaduna) and Dave Umahi (Ebonyi), alongside Wale Edun, Uche Nnaji,

The Senate don confirm di nomination of di newly appointed Service Chiefs wey di President nominate. Di confirmed service chiefs na Maj. Gen. C.G Musa

Senate on Thursday don approve di $800 million World Bank loan request by President Bola Tinubu. For di letter wey di President write, President of

Wahala don burst for camp of rulling party All Progressive Congress (APC) as dem dey confused for hours after principal officer emerge for di 10th