
Abdul Ningi don resign as Chairman of Northern Senators Forum afta im dey suspend for three months by Senate
Senator Abdul Ningi, wey dem suspend for three months sake of him talk say the 2024 budget get N3 trillion wen no suppose dey inside,

Senator Abdul Ningi, wey dem suspend for three months sake of him talk say the 2024 budget get N3 trillion wen no suppose dey inside,

Di Senate don inaugurate one 17-member ad-hoc committee to investigate di Ways and Means and di Anchor Borrowers Programme of di Central Bank of Nigeria.

Nigerian Senate don talk say make dem immediately stop the plan wey the Executive get to remove subsidy on Electricity, wey go lead to an

The Nigerian Senate don announce members of the constitution amendment committee wey go get Deputy Senate President, Jibril Barau, as chairman and Senate leader, Bamidele

Dem don postpone di proposed meeting between di Senate and Security Chiefs wey concern Security for di country till 13th of February, sake of say

The Senate, through its committee on Banking, Insurance, and other Financial Institutions, don summon the Governor of Central Bank of Nigeria (CBN), Olayemi Cardoso make

The Senate Leader, Opeyemi Bamidele, talk say the National Assembly go pass the 2024 Appropriation Bill on December 30 to make sure say dem maintain

Senate don yan say dem dey worry well-well about the plenty kidnapping wey dey happen for the nation’s capital. Dem don call FCT Minister, Nyesom

Senate don yarn say Senator Abba Morro, from opposition Peoples Democratic Party (PDP), don become the new minority leader to replace Sen. Simon Nwadkwon wey

Speaker of the House of Representatives, Tajudeen Abbas, don unveil the Legislative Agenda of the 10th House of Representatives. Dem talk say dem go use