
 NLC Don Match Leg For Ground Say No Going Back As Protest Wey Dem Wan Do Round We Country Go Start Wednesday.
NLC don talk say dem no dey agree with the palliative measures wey President Bola Tinubu announce to help Nigerians manage the wahala wey dey
