
President Tinubu don promise say e go use sense take bring Mali, Niger, and Burkina Faso back to ECOWAS
President Bola Ahmed Tinubu don talk say di welfare and interest of di people for Mali, Burkina Faso, and Niger still dey priority for ECOWAS

President Bola Ahmed Tinubu don talk say di welfare and interest of di people for Mali, Burkina Faso, and Niger still dey priority for ECOWAS

President Bola Tinubu go comot Abuja today with im wife, First Lady Oluremi Tinubu, go France for three-day state visit. Di presidency talk say na

President Tinubu don hail di Nigeria National Petroleum Company Limited (NNPCL) for di success wey dem achieve as di Port Harcourt refinery don resume petroleum

President Bola Tinubu don write go National Assembly to beg dem approve fresh $2.2 billion loan. Di Speaker of di House of Representatives, Tajudeen Abbas,

President Tinubu don call on Governor Siminalayi Fubara, political leaders and dem supporters for Rivers State make dem calm down and respect the rule of

Federal Government don talk say, with di new DICON Act wey President Bola Tinubu don sign into law, e don become mandatory for all government

President Bola Tinubu don approve appointment of seven qualified Nigerians to head some important agencies and programmes under the Federal Ministry of Humanitarian Affairs, Disaster

President Bola Tinubu don beg the #EndBadGovernance protesters and organizers make dem suspend any further demonstrations and come meet for dialogue. For a nationwide broadcast

President Bola Tinubu don calm people mind say no interest group fit manipulate the ongoing economic reforms. He talk say his campaign na self-sponsored, without

President Bola Tinubu don sign North-West Development Commission (Establishment) Bill, 2024, and South-East Development Commission (Establishment) Bill, 2023, to make development fast-fast for different geopolitical