Naija Federal Government Go Shows Ideas On How Dem Go Take Solve Poverty.ย Vice President Kashim Shettima talk say Federal Government go soon show face with one plan wey go address insurgency and poverty, especially for the Northern Read More ยป