
Labour Union Don Tok Say Dem Go Delay Strike For 30 Days.
Nigerian Labour Congress (NLC) and Trade Union Congress (TUC) don agree to suspend di planned Indefinite Nationwide strike wey dem schedule to start on Tuesday,

Nigerian Labour Congress (NLC) and Trade Union Congress (TUC) don agree to suspend di planned Indefinite Nationwide strike wey dem schedule to start on Tuesday,

The Federal Government don come outside to take beg the join body for we country wey dey defend we workers matter for we country (Organized

NLC president Joe Ajaero and TUC president Festus Osifo don yan for news after dem Emergency National Executive Council (INEC) meeting for Abuja on Tuesday.

As e dey happen for ground, di Nigeria Labour Congress (NLC) don give Federal Government one last warning to commot di lawsuit wey dem carry

NLC don talk say dem no dey agree with the palliative measures wey President Bola Tinubu announce to help Nigerians manage the wahala wey dey

The Nigeria Labour Congress (NLC) don condemn the plan of the Federal Government to distribute N500 billion as palliatives to Nigerians and government officials to