
EFCC Don Raise Special Taskforce Wey Go Fight Against Use OF Dollar For We Economy
The Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) don raise Special Task Force for all their Zonal Commands to enforce di existing laws wey dey against

The Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) don raise Special Task Force for all their Zonal Commands to enforce di existing laws wey dey against

Dem don postpone di proposed meeting between di Senate and Security Chiefs wey concern Security for di country till 13th of February, sake of say

Super Eagles striker, Victor Osimhen don get green light from di team medical doctor for di match wey e go play against South Africa later

As e dey so, di Central Bank of Nigeria (CBN) Governor, Yemi Cardoso, talk say di inflation wey dey disturb Nigeria go drop from 28.92

President Bola Tinubu don charge Nigerian military and other security agencies make dem put more effort for controlling di many security wahala wey dey Nigeria.

Super Eagles coach, Jose Peseiro, don yarn say e no dey think about South Africa’s penalty-saving specialist, Ronwen Williams, ahead of di Africa Cup of

The National Agency for Food and Drug Administration and Control (NAFDAC) don ban alcoholic beverages wey dey produced in sachets wey be less than 200ml

The pupils and teachers wey dem kidnap for Apostolic Faith Montessori School for Emure Ekiti on January 29 don regain their freedom. The school children

The Nigeria Civil Aviation Authority (NCAA) don yarn strong warning give local airline operators. Dem talk say dem dey very displeased with the many tori

Nigerian actress, Oluwadarasimi Omoseyin, don enter wahala as dem convict am and give am six months imprisonment for spraying and stepping on new Naira notes