U.S. Mission Don Applaud Creative Industry Collaboration Between United States and Nigeria
The U.S. Mission don praise the way wey creative industry of United States and Nigeria dey work together to strengthen their relationship for music, film,

The U.S. Mission don praise the way wey creative industry of United States and Nigeria dey work together to strengthen their relationship for music, film,

The Super Falcons go face England for the round of 16 for the 2023 Women’s World Cup. Nigeria finish as runners-up for Group B with

Federal Government don confirm di first case of anthrax for Nigeria. Dem talk say dem detect di disease for one farm for Suleja, Niger State.

Nigeria’s Super Eagles don land for Group C along with South Africa, Benin Republic, Rwanda, Lesotho, and Zimbabwe for di 2026 FIFA World Cup qualifiers.

President Bola Tinubu don yan with confidence say im administration dey d road to success, even wit all di wahala wey Nigeria dey face, im