
Dem Don Hancuff Labour Party Chairmo Abure Over Claims Of Killing And Say E Go Dey Hold Fire Weapons Illegally
Dem don arrest Julius Abure, wey be the National Chairman of the Labour Party (LP), for Benin City, wey be the Edo State capital. The

Dem don arrest Julius Abure, wey be the National Chairman of the Labour Party (LP), for Benin City, wey be the Edo State capital. The

Troubled former Governor of the Central Bank of Nigeria (CBN), Godwin Emefiele, don tell Senate President Godswill Akpabio say make he pay am N1 billion

Nigerian Senate don talk say make dem immediately stop the plan wey the Executive get to remove subsidy on Electricity, wey go lead to an

Presido Bola Tinubu waka yan privately yesterday with Former head of State, Gen Yakubu Gowon (Rtd) for Presidential Villa, Abuja, to yan about isshus wey

The Confederation of African Football (CAF) don agree in principle say the 2025 Cup of Nations go happen for July and August next year for

The Nigerian Association of Road Transport Owners (NARTO) don suspend the nationwide strike wey dem plan. NARTO members bin threaten to close down operation nationwide

The National Assembly of Nigeria dey consider bill wey dey seek to establish state police. The bill, sponsored by Benjamin Kalu, deputy speaker of the

The Federal Government and major cement manufacturers don fix the price of 50kg bag of cement for between N7,000 and N8,000 depending on the location

Reports talk say the Federal Government don start to PAY the withheld salaries of academics wey dey under the Academic Staff Union of Universities (ASUU).

Segun Toriola, wey be the acting coach for the national table tennis team, don talk say e no happy as Aruna Quadri waka comot from