
Nigeria’s relay teams don seal automatic qualifications for di Olympics for Paris
Nigeria Men’s 4x400m relay team don qualify for Paris 2024 Olympics after dem finish second for Heat 2 for world athletics relays for Bahamas. Dem

Nigeria Men’s 4x400m relay team don qualify for Paris 2024 Olympics after dem finish second for Heat 2 for world athletics relays for Bahamas. Dem

CBN don tell deposit money banks for Naija make dem begin to charge 0.5% cybersecurity levy on top of transactions. Dem talk am for circular

The Nigerian Electricity Regulatory Commission (NERC) don yan say make the System Operator for Transmission Company of Nigeria, cap the power wey dem dey give

Wofai Fada, wey be Nigerian Entertainer, fit dey face wahala for her marriage even before e start. Na so di mata take enta another level

Lagos State Government don give 48-hour quit notice to people wey dey illegally occupy Ikoyi Towers wey dey for Lagos Island. Na di Commissioner for

The EFCC don come out refute di claims wey dey circulate for media say dem don release list of 58 former governors wey dem dey

After di gas explosion wey happen for Abeokuta wey claim one life last week, di Federal Government don talk say dem go stop to dey

Di negotiations wey dey go on for di new minimum wage don nack wall as di Federal Government and organized labor no fit gree on

Nigerian music sensation Oyinkansola Aderibigbe, wey people sabi wella as Ayra Starr, don ginger fans with the revelation of di artwork and tracklist for her

The Ogun state government says it’s leveraging on the flood alert issues by the Nigeria Hydrological Agency and Nigeria Hydrological Services Agency (NIHSA) to mitigate