
ECOWAS Army Heads Go Meet As Result Of Niger Chooking Of Mouth Plans.Â
The West African economic and political bloc, wey dem dey call Ecowas, don talk sey the army chiefs for the region go meet for Ghana

The West African economic and political bloc, wey dem dey call Ecowas, don talk sey the army chiefs for the region go meet for Ghana

Niger’s president, Mohamed Bazoum, dey in “high spirits” even though e dey inside “challenging” conditions as di junta wey remove am from power dey hold

The 14th Emir of Kano, Sanusi Mohammed, don meet di military leaders wey stage coup two weeks wey don pass for Niger. Di former Central

As e dey now, di military rulers for Niger don close di country airspace. Dem talk say anybody wey try violate dis closure go see

Senegal don talk say dem dey ready to send soldiers enter Niger if di ECOWAS regional bloc decide say make dem do am. Di Foreign

France don start to evacuate their citizens from Niger after the military coup wey happun last week. According to one top French official, the first