National Assembly Don Deny Say The N70b Distribution No Be *Shock Money* For Lawmakers. The Senate don deny reports wey some media talk say dem cover the N819 billion Supplementary Appropriation Act Bill wey dem recently pass, and dem Read More »
President Tinubu Don Write Give National Assembly, Dey Find Go-Ahead of 500bn To Take Provide Help For We Country Pipo. President Tinubu don beg NATIONAL ASSEMBLY make dem approve N500 billion so federal government fit provide PALLIATIVES wey go reduce the wahala wey go happen Read More »