
Abdul Ningi don resign as Chairman of Northern Senators Forum afta im dey suspend for three months by Senate
Senator Abdul Ningi, wey dem suspend for three months sake of him talk say the 2024 budget get N3 trillion wen no suppose dey inside,

Senator Abdul Ningi, wey dem suspend for three months sake of him talk say the 2024 budget get N3 trillion wen no suppose dey inside,

Team Nigeria don move to the fourth position for the overall medals table for the ongoing African Games for Ghana with ten gold, eighteen silver,

The United Kingdom (UK) don start the implementation of the dependants’ ban on migrant caregivers. For one post wey dem share for their X handle

The Senior Staff Association of Nigerian Universities (SSANU) and the Non-Academic Staff Union (NASU) don declare a 7-day warning strike to demand payment of FOUR

Di Senate don inaugurate one 17-member ad-hoc committee to investigate di Ways and Means and di Anchor Borrowers Programme of di Central Bank of Nigeria.

Di Nigeria Football Federation (NFF) don name two new players wey go join di Super Eagles squad ahead of two friendly matches wey dem go

Former Ivory Coast President Laurent Gbagbo don agree to run as presidential candidate for di 2025 elections on di platform of im party, di African

Nigerian Muslims don begin Ramadan fast on Monday, March 11, 2024, afta di Sultan of Sokoto, Alhaji Sa’ad Abubakar III announce di sighting of di

Federal Government don ban health professionals from going on leave of absence when dem wan relocate abroad. Di Minister of State for Health, Dr. Tunji

Harry Kane score two goals wey help Bayern Munich overturn di first-leg deficit against Lazio and advance to di quarter-finals of di Champions League. Dem