
DHQ don confirm say dem don rescue 137 Kuriga school pikins for Zamfara
The Armed Forces of Nigeria don confirm say collaboration with local authorities and government agencies across di kontri lead to di rescue of 137 pupils

The Armed Forces of Nigeria don confirm say collaboration with local authorities and government agencies across di kontri lead to di rescue of 137 pupils

The Senior Staff Association of Nigerian Universities don announce say dem don end their seven-day warning strike, to give government more time to do wetin

Nigeria’s long jump star, Ese Brume, on Thursday for Accra, don win gold medal for di women’s long jump for di African Games wey dey

Australia go start to enforce stricter visa rules for foreign students dis week, as official data show say migration don reach anoda record high, wey

16 state governors don show support for the establishment of state police, according to one report wey dem present to the National Economic Council (NEC)

President Bola Tinubu don stop ministers, agency heads, and other government officials from traveling abroad with public funds for now. Inside one letter wey dem

One Spanish court don rule say ex-Barcelona and Brazil footballer Dani Alves fit dey released conditionally from jail afta e don serve about a quarter

Di president of Senegal talk say e no regret delaying dis year election, wey cause plenty deadly protests. Macky Sall, wey talk say e no

Federal Government don allegedly list Kaduna-based publisher, Tukur Mamu, and 14 others as people wey dey finance terrorism. According to reports, di Nigerian Financial Intelligence

Di Nigerian Senate don pass di Student Loans Access to Higher Education Act (Repeal and Re-Enactment) Bill, 2024. Di Senate make dis decision after dem