
NFF don name Finidi George as Super Eagles Head Coach
Nigeria Football Federation board don agree to di recommendation of dem Technical and Development Committee to appoint Finidi George as Head Coach of di Super

Nigeria Football Federation board don agree to di recommendation of dem Technical and Development Committee to appoint Finidi George as Head Coach of di Super

The wahala with Premium Motor Spirit (PMS) wey people dey call petrol still dey hot as di country dey face fresh gbas-gbos of fuel scarcity,

Minista of works, David Umahi, don talk say di Lagos/Calabar Coastal Highway dey expected to circle di entire Nigeria based on additional road design proposal

Di tori of di death of Nigerian gospel singer, Prophetess Morenikeji Adeleke, wey pipo sabi as Egbin Orun, don make pipo sad well well. Veteran

Minister of Sports Development, Senator John Owan Enoh, don yan kulely say di allegations of bribery wey former world boxing champion, Bash Ali, accuse am

President Bola Tinubu don yan say im government decision to remove di subsidy on Petroleum Motor Spirit (petrol) na for di beta interest of Nigeria,

Demolition don start for di properties wey dey for di road wey dem dey construct wey dey lead from Lagos go Calabar for di coastal

The Federal Government don talk say dem get plan to include over 20 per cent of Nigerians wey no dey use bank for di banking

The Federal Government don talk say dem dey consider relocation of di Medium Security Custodial Centre for Suleja, Niger State, afta di jailbreak wey see

Ogun State Governor, Prince Dapo Abiodun, don appoint National Chess Master, Tunde Onakoya, as di Sports Ambassador of di State afta im break world record