
Borussia Dortmund don defeat PSG to reach Champions League final
Borussia Dortmund don qualify for di Champions League final afta dem win 1-0 against Paris Saint-Germain for Parc des Princes on Tuesday, wey give di

Borussia Dortmund don qualify for di Champions League final afta dem win 1-0 against Paris Saint-Germain for Parc des Princes on Tuesday, wey give di

The Nigerian entertainment industry dey mourn di loss of Elizabeth Evoeme, wey many sabi as Ovularia from di iconic 1980s TV sitcom, ‘The New Masquerade.’

Nigerian comedian Atunyota Akpobome wey people sabi as Ali Baba and im wife Mary Akpobome don dedicate dia triplet baby boys for church. The dedication

Nigeria Men’s 4x400m relay team don qualify for Paris 2024 Olympics after dem finish second for Heat 2 for world athletics relays for Bahamas. Dem

CBN don tell deposit money banks for Naija make dem begin to charge 0.5% cybersecurity levy on top of transactions. Dem talk am for circular

The Nigerian Electricity Regulatory Commission (NERC) don yan say make the System Operator for Transmission Company of Nigeria, cap the power wey dem dey give

UNRWA don talk say dem no dey evacuate eastern Rafah, even as Israel military don tell people make dem commot from some parts of Gaza’s

Wofai Fada, wey be Nigerian Entertainer, fit dey face wahala for her marriage even before e start. Na so di mata take enta another level

Saul ‘Canelo’ Alvarez don beat fellow Mexican Jaime Munguia with unanimous points decision to retain im WBA, WBC, WBO and IBF super-middleweight titles for Las

Lagos State Government don give 48-hour quit notice to people wey dey illegally occupy Ikoyi Towers wey dey for Lagos Island. Na di Commissioner for