
Burna Boy don produce im first film, ‘3 Cold Dishes’
Nigerian singer Damini Ogulu, wey people sabi as Burna Boy, don step into new role for the film industry as executive producer, co-producing the upcoming

Nigerian singer Damini Ogulu, wey people sabi as Burna Boy, don step into new role for the film industry as executive producer, co-producing the upcoming

President Bola Tinubu don establish one committee wey go oversee Green Economic Initiative, wey be strategic move to make sure say im administration fit tackle

The Nigerian Communications Commission (NCC) don talk say dem go suspend three telecom licences from May 17, 2024. The licences wey dem wan suspend be

Manchester City don kolobi im fourth Premier League title back-to-back with one koret 3-1 win against West Ham on Sunday. Na six times wey City

Nollywood luminaries Mo Abudu, Funke Akindele, and Jade Osiberu have been honored on The Hollywood Reporter’s prestigious list of the 40 Most Powerful Women in

The labour unions, wey be Nigeria Labour Congress (NLC) and Trade Union Congress (TUC), don waka comot from the meeting wey dem dey do on

Members of the Academic Staff Union of Universities (ASUU) don talk say dem fit begin nationwide strike soon because dem no happy with how governments

FIFA don confirm say the first Women’s Club World Cup go happun for January and February 2026. This tournament go get 16 teams and e

E good to hear say veteran actress Liz Benson don come back to Nollywood afta she bin spend plenty years away from acting. Before she

Popular street singer, Habeeb Okikiola, also known as Portable, has landed in legal trouble after the police arrested him for allegedly failing to settle the