
NPFL don reschedule all Match Day 28 fixtures to April 3rd
All di 10 Match Day 28 fixtures for di ongoing 2023/2024 Nigeria Premier Football League (NPFL) go happen on April 3, instead of dis weekend

All di 10 Match Day 28 fixtures for di ongoing 2023/2024 Nigeria Premier Football League (NPFL) go happen on April 3, instead of dis weekend

Mr. Diomaye Faye don officially win di presidential election for Senegal, afta di collation of votes finish. E win 54.28% of di votes for di

President Bola Tinubu has conferred national posthumous awards on 17 slain military personnel killed in the Okuama area of Delta State. At the burial of

The Federal Government of Nigeria don officially declare Friday, March 29, and Monday, April 1, 2024, as public holidays to celebrate Good Friday and Easter

The Eagles of Mali don defeat Nigeria’s Super Eagles 2-0 for one friendly match wey happen for Marrakech, Morocco yesterday night. Goals from El Bilal

Six people dey miss and dem dey assume say dem don die afta one container ship hit di landmark Francis Scott Key Bridge for di

The Nigerian Financial Intelligence Unit don EXPOSE how di Indigenous People of Biafra (IPOB), Bandits, and other terror groups dey allegedly FUND terrorist activities for

President Tinubu dey set to be the Special Guest of Honour for the burial ceremony of the soldiers wey dem kill for Okuama community for

Senegal’s opposition leader, Bassirou Diomaye Faye, don emerge as di favorite to win di presidential election afta several rivals don admit defeat. Millions of voters

The Armed Forces of Nigeria don confirm say collaboration with local authorities and government agencies across di kontri lead to di rescue of 137 pupils