
Court of Arbitration for Sport don reject IBA appeal to organize Olympic boxing
The Court of Arbitration for Sport on Tuesday threw out an appeal from the International Boxing Association (IBA) after it was stripped of its rights
The Court of Arbitration for Sport on Tuesday threw out an appeal from the International Boxing Association (IBA) after it was stripped of its rights
Bassirou Diomaye Faye, don swear in yesterday as Senegal’s youngest president afta e win di first round election, 10 days afta e comot from prison.
JAMB Registrar, Prof. Is-haq Oloyede, don talk say dem uncover over 1,665 fake A’level results during di 2023 Direct Entry (DE) registration exercise. Oloyede wey
Di House of Representatives Committee on Disabilities don invite di management of one popular food outlet, Kentucky Fried Chicken (KFC), based on di allegation of
President Bola Tinubu dey set to commot from Abuja on Tuesday, April 2, 2024, go Dakar, Senegal, where he go attend di inauguration of Senegal’s
Di Federal Government of Nigeria don introduce one virtual means to evacuate crude oil, wey dey use barges and trucks for transportation from production points
Iran’s Revolutionary Guards don talk say seven officers don die for one Israeli strike on top di Iranian consulate building for Syria’s capital, Damascus. Brig-Gen
Di Nigeria Football Federation don unveil one roster update on Monday, just four days before di 2024 Paris Olympic Games qualifier match between di Super
Federal Government don approve di disbursement of N25 billion through di Basic Health Care Provision Fund (BHCPF) to boost healthcare infrastructure for states. Prof. Muhammed
David Umahi, di minister of works, don tok say di Third Mainland Bridge wey bin dey partially closed to traffic, go fully reopen on Thursday,