
Badagry Women Demand Lagos Governorship as Them Decry Long-Time Political Marginalization
Women leaders for Badagry don beg Lagos State make dem stop di long-time political neglect wey Badagry don dey face. Hon. Rafeequat Arinola Onabamiro, wey

Women leaders for Badagry don beg Lagos State make dem stop di long-time political neglect wey Badagry don dey face. Hon. Rafeequat Arinola Onabamiro, wey

Tears and frustration full ground on Thursday as Lagos State Government demolish 19 buildings inside Trade Fair Plaza, leaving hundreds of traders stranded and confused.

Former Lagos State Governor, Akinwunmi Ambode don talk say he go lead campaign for President Bola Tinubu re-election for 2027 inside South-West. Ambode yarn this

Wahala happen yesterday for Ibeju Bus Stop along Lekki-Epe expressway, Lagos, as truck jam commercial bus wey lead to the death of six people. Nine

Lagos State Police don arrest one man, Ebuka Adindu, wey dem say stab Sodiq Ibrahim to death during fight wey happen for Mandillas, Ebute Meta

Di Director General wey dey lead Lagos State Sports Commission, Lekan Fatodu, don talk again say Lagos don ready gidigba to host di 10th edition

As rain dey beat different parts of the country, Nigeria Hydrological Services Agency (NiHSA) don warn say heavy flood go jam 198 local government areas

Lagos State Governor, Babajide Sanwo-Olu, don promise say him go continue to build infrastructure across the whole state. He talk this one as him open

Lagos State Government don launch MyLagos App, a digital platform wey go make city navigation easy and improve urban experience. Governor Babajide Sanwo-Olu, wey Deputy

Governor Babajide Sanwo-Olu don sign di Lagos State Electricity Bill 2024 into law to reduce Lagos State dependency on di national grid. As e dey