COURT DON SEND ORIIRE KIDNAPPERS TO LIFE IN PRISON
Federal High Court wey dey Abuja don finally drop heavy hammer on top three men wey security agencies link to the kidnapping of school children

Federal High Court wey dey Abuja don finally drop heavy hammer on top three men wey security agencies link to the kidnapping of school children

President Bola Tinubu don approve the establishment of a new Nigerian Army battalion for Kwara State as part of efforts to tackle rising insecurity, bandit

Lokoja – Kogi State Government don announce say dem successfully rescue the four people wey kidnappers carry away during attack on one illegal examination centre

President Bola Ahmed Tinubu don assure Oyo people say di teachers and school pikin dem wey kidnappers carry from three primary schools for Oriire Local