Oyo State House of Assembly don throw full support behind Governor Seyi Makinde call make United Nations (UN) carry out independent investigation into the kidnap
Senate don start moves to investigate how hazardous petroleum products take enter Nigeria. Dem set up 15-man ad-hoc committee wey Opeyemi Bamidele dey lead to