
Indian police don arrest two Nigerians for drug trafficking
Two Nigerian nationals don land for serious wahala after Indian police arrest dem for separate drug trafficking operations across di country. Di suspects Chima Moses

Two Nigerian nationals don land for serious wahala after Indian police arrest dem for separate drug trafficking operations across di country. Di suspects Chima Moses

America don put heavy 50% tariff on plenty Indian goods, double the 25% wey dey before starting from Wednesday, because India still dey buy oil

Nigeria and India don reaffirm their commitment to a strong strategic partnership, and dem don pledge to work together for better economic development, defence, healthcare,

President Bola Tinubu go waka go New Delhi, India, today, wey be Monday, for attend the G-20 Leaders’ Summit. Im spokesperson, Ajuri Ngelale, for one

India dey jubilate as dem Chandrayaan-3 spacecraft don become di “first space mission wey land” near di South Pole of Moon. Indian Prime Minister Narendra

India Health Minister, Mansukh Mandaviya, don talk say dem don take action against more than 100 pharmaceutical companies based on the deaths wey dey linked