
Pikin stab im papa die for Imo because of land wahala wey dem wan sell
Imo State Police don arrest one 39-year-old man, Ifeanyi Odinka, wey dem say stab im papa, Dennis Odinka, kill am because of fight over land
Imo State Police don arrest one 39-year-old man, Ifeanyi Odinka, wey dem say stab im papa, Dennis Odinka, kill am because of fight over land
Imo State Governor, Hope Uzodimma, don begin second term afta e swear in for Owerri. E win di governorship election with 540,308 votes, according to
INEC don talk say Gov. Hope Uzodimma of APC na im win di Imo governorship election with 540,308 votes, wey make am beat 17 oda
DHQ don yan say make people wey wan use military camouflage form for Off-Cycle gubernatorial elections for Kogi, Bayelsa, and Imo, make dem no try
INEC talk say 40 polling units for Imo and Bayelsa States no get registered voters. Dis na as di governorship election wey dey come up