
Dangote Don Stop Petrol Sales To Marketers Wey Still Dey Import Fuel
Dangote Petroleum Refinery don stop to sell petrol to major oil marketers wey still dey bring petrol from outside Nigeria. The refinery say e no

Dangote Petroleum Refinery don stop to sell petrol to major oil marketers wey still dey bring petrol from outside Nigeria. The refinery say e no

Two years and six months after President Bola Tinubu scatter fuel subsidy system and shake up Nigeria economy with plenty reforms, Federal Government don finally

Just when Nigerians think say fuel matter go calm small, another gbege don show face. Dangote Refinery don stop the dollar payment system wey e

Federal Government don tell petroleum marketers say dem must quickly reduce fuel price for filling stations as global crude oil price don drop. Minister of

Dangote Petroleum Refinery and Petrochemicals don cut price of Premium Motor Spirit (PMS) wey people sabi as petrol to N825 per litre. Head of Media Communications, Anthony Echiejina, talk for

PETROAN (Petroleum Products Retail Outlets Owners Association of Nigeria) don announce say NNPC don reduce the ex-depot price of Premium Motor Spirit (PMS) from ₦1,020

Minister of State for Petroleum, Heineken Lokpobiri don assure say the fuel crisis wey dey happen all over the country go soon clear. E talk

The Independent Petroleum Marketers Association of Nigeria (IPMAN) don talk say dem members no dey receive enough fuel supply from the Nigerian National Petroleum Company