
Sunday Oliseh talk say if conditions dey alright, e go gree take Super Eagles job
Former Nigerian international, Sunday Oliseh talk say if dem fit put better conditions for ground, he go fit waka with the Super Eagles as coach.

Former Nigerian international, Sunday Oliseh talk say if dem fit put better conditions for ground, he go fit waka with the Super Eagles as coach.

Di Nigeria Football Federation (NFF) don name two new players wey go join di Super Eagles squad ahead of two friendly matches wey dem go

Nigeria’s Super Falcons go face old rivals South Africa for the first leg of the 2024 Olympic Games final round qualifying fixture for April. The

The friendly match wey dem schedule between the Super Eagles of Nigeria and the Albiceleste of Argentina don cancel. The Argentinian Football Association (AFA) bin

Liverpool don win the League Cup as dem knack Chelsea 1-0 for extra time with late goal from Captain Virgil van Dijk for Wembley on

Dani Alves don enter wahala as Spanish court talk say e guilty of sexually assaulting one young woman for Barcelona nightclub. The court, wey get

Roy Hodgson don comot as Crystal Palace coach so the club fit “speed up their plans to appoint new coach”. Hodgson bin “fall sick” during

The Super Eagles don climb 14 places for the latest FIFA ranking after dem waka well for the just-concluded 2023 Africa Cup of Nations (AFCON).

The Super Eagles of Nigeria lost 2-1 to Ivory Coast in a thrilling Africa Cup of Nations (AFCON) final match at the Alassane Ouattara Olympic

Football’s lawmakers, the International Football Association Board (IFAB), dey plan to test sin-binning players and issuing blue cards. Dem go announce this trial today, wey