FG don warn say heavy flood go jam 198 local governments for 31 states
As rain dey beat different parts of the country, Nigeria Hydrological Services Agency (NiHSA) don warn say heavy flood go jam 198 local government areas

As rain dey beat different parts of the country, Nigeria Hydrological Services Agency (NiHSA) don warn say heavy flood go jam 198 local government areas

Federal Government don donate ₦3bn as flood intervention fund give Borno State after flood wey don make over one million people for Maiduguri, di capital,

President Bola Tinubu don order National Emergency Management Agency (NEMA) make dem help di flood victims for Maiduguri. According to statement from his Special Adviser

To tackle the flood wahala wey dey come the country, President Bola Ahmed Tinubu don give order make dem take quick action to reduce the

Nigeria Hydrological Services Agency (NIHSA) don talk say Cameroon Authorities don confam their decision to close the tap wey dem dey use pour extra water