
Senate Don Shift Dea Meeting Wey Dem Suppose Get With Security Ogas Go February 13th
Dem don postpone di proposed meeting between di Senate and Security Chiefs wey concern Security for di country till 13th of February, sake of say

Dem don postpone di proposed meeting between di Senate and Security Chiefs wey concern Security for di country till 13th of February, sake of say

The Federal Capital Territory Police Command and the FCT Federal Emergency Management Agency don deny reports wey talk say bomb explode for Maitama, Abuja yesterday.

The Presidency don dismiss talks wey dey fly around say President Bola Tinubu wan move Nigeria capital from Abuja to Lagos. Bayo Onanuga, Special Adviser

As preparations dey go on for the re-run elections and bye-elections wey dem schedule for Saturday, February 3, 2024, the Chairman of the Independent National

The US Secretary of State, Anthony Blinken, don talk say American companies dey ready to partner with and invest for the Nigerian economy. Blinken, wey

The Minister of Humanitarian Affairs and Poverty Alleviation, Betta Edu, wey dem suspend, don disown the groups wey dey do public prayers and protests for

Federal Government don talk say dem go use Education Tax fund the Student Loan Scheme wey dem dey plan to start soon. The Chairman of

Oyo State Governor, Seyi Makinde, don talk say 90 percent of the people wey dey affected by the explosion wey happen for Ibadan last Tuesday

The Lagos State Government don ban the use and distribution of single-use plastics, wey include Styrofoam, for the state. Commissioner of Environment and Water Resources,

President Bola Tinubu don talk say make dem quickly review global taxation, as e believe say na one sustainable way to balance the international tax