
Federal Government Set March 1 Deadline for Online Visa Applications
Di Federal Government don announce say by March 1, 2025, all visa application go dey strictly online. Minister of Interior, Dr. Olubunmi Tunji-Ojo, tok dis

Di Federal Government don announce say by March 1, 2025, all visa application go dey strictly online. Minister of Interior, Dr. Olubunmi Tunji-Ojo, tok dis

Minister of Works, David Umahi, don set April 2025 as the deadline for completing the ongoing dualisation of the East-West Road, Section II-II, wey dey

Nigeria Labour Congress (NLC) don call make Federal Government withdraw di Tax Reform Bills wey President Bola Tinubu submit go National Assembly. Di union talk

To help reduce the wahala wey people dey face for di country, Federal Government don plan to start National Credit Guarantee Company dis year. Dis

President Bola Tinubu don approve make Federal University dey Southern Kaduna. Vice President Kashim Shettima na the person wey announce this one during condolence visit

President Bola Tinubu don express joy say Warri Refining and Petrochemical Company don start operation again. According to statement from him media aide, Bayo Onanuga,

Minister of Finance and Coordinating Minister of the Economy, Wale Edun, don talk say Nigeria’s recent efforts for economic diplomacy with Saudi Arabia don start

President Bola Tinubu don talk say him government no go back on the new tax reform bill wey dey before National Assembly. For him first

Federal Government don declare Wednesday, December 25th, Thursday, December 26th, 2024, and Wednesday, January 1st, 2025, as public holidays to celebrate Christmas, Boxing Day, and

Nigeria Senate don pass di 2014 Nigerian Insurance Industry Reform Bill, wey aim to create better legal and regulatory framework for di insurance sector, so